Letra “Lawd Inna Works – E Dey Scare” Official Lyrics
Yeah yeah yeah oh yeah
Oh
Things i dey come do, do
E Dey Scare me
3y3 me hu
Charlie dey scare me
3hunahuna me
E Dey Scare me
E Dey Scare Me
E Dey Scare me
Cos if i look into the future
I dey see say e be greater
Thanks to the creator yeah
Oh thanks to the creator yeah
I dey count my paper
I dеy count my paper
So fire burn all the hatеrs
Fire burn all the haters
Cos the money i get, get
Everyday i dey do my best, best
Thats why we still dey work, work
We go dey fly like Jet, Jet
We go fly like Jet, Jet , Jet , Jet…..
My own future dey scare me
More dollars pounds Sterling
I see God wey He bless me
I no dey care what you tell me
I no dey care if you dare me
Celebration , Pop Champaigne
No Joke for this side yeah
You know its all about the money
Things i dey come do, do
E Dey Scare me
3y3 me hu
Charlie Charlie dey scare me
3hunahuna me
E Dey Scare me
E Dey Scare Me
E Dey Scare me
I dey see say e be greater
Thanks to the creator yeah
Oh thanks to the creator yeah
I dey count my paper
I dey count my paper
So fire burn all the haters
Fire burn all the haters
Future brighter than the sunshine
None a dem can stop my shine
Whole a dem copy my style
Whole a dem copy my style
Future Bright than the sunshine
None a dem can stop my shine
Whole a dem copy my style suh
None a dem can stop my shine
Cos the money i get , get
Everyday i dey do my best, best
Thats why we still dey work, work
We go dey fly like Jet, Jet
We go fly like Jet, Jet , Jet , Jet…….
E Dey Scare me
3y3 me hu
Charlie Charlie dey scare me
3hunahuna me
E Dey Scare me
E Dey Scare Me
E Dey Scare me
Lyrics, Letras, Paroles, Deutsche, Letras, Testi,Тексты, Texty, Norske, Текстови, Versuri, Persian, Liricí, Lirik, Nederlandse, Tagalog