Dremo – Mirror

Lyrics, Letra: Mirror – Dremo
Chorus

Mirror on the wall, Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gats sharp no be me dem go dull
Baba God check your phone you go see missed call x2

Verse 1

I see the buildings collapsing
RIP to the kids wey Dey the accident
Even the third mainland bridge is getting weak
That’s something we need to fix
This set of teeth we are gnashing them
Cos we no dey happy at all
Our country getting drag on the floor
Anybody can kill anybody and get away with it
If am in trouble I don’t know who to call
And If anybody says police you need a brain replacement
They only come to take the eyewitnesses statement
Them no Dey chase armed robbers again
If them no arrest yahoo boy wey get Benz wetin dem gain aye
Got my PVC but there was no need to use it
Almost didn’t cast my vote cos I already knew who was winning
Yeah yeah, you Right, you Right
The country isn’t moving this is the end of the beginning haha
Jokes on you, you sold your vote
Was rich for a week and now you broke
Not too young to run na yarns, you run you mouth Dey run you down
Quote me don’t doubt me
It’s only in Nigeria the president is older than the country
E get somethings I no fit talk trust me
Cos if I do like pimples dem go burst me

Lyricsbyletras.com

Chorus

Mirror on the wall Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gats sharp no be me dem go dull
Baba God check your phone you go see missed call x2

Verse 2

The money no dey circulate well
No be everybody wey Dey chop 3square
Eh God shine your light on PHCN
We only need to fuel car we no need gen
The government Dey turn people to nuisance
See them Dey do money ritual see dem Dey use pant
How can you kill your own blood sister
Man gun down by a Custom Officer cos of Five thousand Naira no be the way ooo
Your prick fit miss if you give beggar money oo
Even some are depending on give away
Na why person fit shoot naked for only 50k
(Ehn Etinosa) That one loud ooo Billion star shouldn’t have done that to her though
My advice don’t drink and drive
Don’t drink and go on Instagram live

Chorus

Mirror on the wall, Mirror on the wall
Promise to get up anytime a Nigga fall
Bad man gats sharp no be me dem go dull
Baba God check your phone you go see missed call x2

Outro

(Samples the South African pastor who claimed to resurrect a dead man )

Search music video on youtube:

    Descubra mais sobre LyricsByLetras

    Assine agora mesmo para continuar lendo e ter acesso ao arquivo completo.

    Continue reading